Dynamic Twins – Grace Lyrics & Audio

Dynamic Twins - Grace Lyrics & Audio

Intro:

It’s Dynamic twins o
Baba God dey here so
Don Chris dey here so
Reloaded dey here so
It’s Darex on the mix
Skill p on the beat
Chorus:
We are living under his grace
We are going from place to place
We no go end up in disgrace
Cz we never finish the race
(2x)
Hook:
Adam Adam eh
(Na your Grace)
(4x)
Back to chorus
We are living under his grace
We are going from place to place
We no go end up in disgrace
Cz we never finish the race
(2x)
Verse 1:
As you dey see me so o
Na the grace of God the make me shine like this o
As you dey see me so
Na the grace of God the make me smile like this o
This grace dey make me dey celebrate
Naim wey dey make me dey jubilate
This grace dey make me dey elevate
That is why I go demonstrate
From grass to grace
From shame to fame
From labour to favour
From hussle to bubble
From grass to grace
From shame to fame
From labour to favour
Hussle hussle to bubble
Back to chorus & hook
Verse 2:
You are so good to me
I no know wetin u see inside of me o(elelelele)
To bless a man like me
No be say I qualify o
For our lives we dey see your handwork (handwork)
For our music we dey see your handwork (handwork)
For our business we dey see your handwork (handwork)
For our hussle we dey see your handwork
(See your handwork)
No breaking,no stopping,no limit
Forward ever forward ever
Backward never
I’m satisfied I’m grace bonafide member
Enemy comot from my side
I don prosper
Back to chorus & hook
Na so
No be lie
Mehn Na the grace of God
Naim dey make somebody
Wey no be anything to be somebody mehn
And na still that Grace of God
Naim still dey work for us like this
Raaaaaaaa
Dynamic twins
It’s Darex on the mix
God bless us mehn
One love
One love
One love

DOWNLOAD MP3 NOW!

“Grace” Lyrics & Mp3 Download by Dynamic Twins
Join Our Telegram Channel

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

Back to top button